If people wey bandits k!!!!!!!! for OWO church stay at home, dem for no die
GO TO CHURCH!! GO TO CHURCH!! GO TO CHURCH!! GO TO CHURCH!!🫵🏾

Nov 9, 2025 · 9:11 AM UTC

Replying to @Aynoniii
Exactly my point
1
2
Replying to @Aynoniii
See where you put ball guy 😂
1
1
Replying to @Aynoniii
Shaaaaaaaraaaarrrp allow them go church oh. 😂
1
1
Now bandit don carry them 😂
1
1
Replying to @Aynoniii
Since when you dey tackle God 1- you never get up to 1k likes, 1k repost 2- you never post your Elon winnings for here as others dey post every month Find better thing use your life do guy, I go still talk m again, you and God can never be mate
4
1
Send aza, let me bless your account
2
1
Replying to @Aynoniii
Nah billing make stop dey go church.... Nah God I come serve may E bless me the small wey I still dey manage den wan still collect am
1
2
Replying to @Aynoniii
You no just serious
1
1
Replying to @Aynoniii
See where you hang ball guy💔😩😂
1
1
Replying to @Aynoniii
You sure say u normal 🤣🤣🤣
1
1