(na mumu dey take Twitter seriously) •ᴛᴜʀɴ ᴏɴ ᴘɴ •Dm for Ads/PR 📥: emadeyforyou@gmail.com

Joined April 2023
Pinned Tweet
My babe say I fine pass Valking 🥹
EMA retweeted
My babe uncle too strict
EMA retweeted
200 followers needed to hit 11k followers today, is it possible?? If so, my people Oya make una run am for me 🙏🙏
I'm investigating how men use two minutes to undress a lady who use 2 hours to dress up😂
Omo naso e dey hard to setup Stripe payout 😞
EMA retweeted
E get one natural anger wey Dey enter my body once I see nyanshless girls😡😂
she say make we fear her return I pity her next client.....😤
EMA retweeted
Have you seen this trending video?
If you're going to break her heart... At least do it on her birthday so she remembers you every year. ❤️🥹
EMA retweeted
Davido live in Ibadan, Boys no go turn up keh 🔥💯
“Nobody knows tomorrow” ontop small Garri wey i soak without U 😹
40
63
165
There’s nothing like luck because even if you get luck if you have not prepared yourself it’ll be a waste, so stay consistent on your grind and luck would help propel you.
What’s one decision that completely changed your life (for better or worse)? Someone might learn something today. 👀
EMA retweeted
I dey arrange my things for school, Garri no gree enter bag, na once i throwaway my book 😂😂😂
Waking up to be beautifully surprised😭💀😂😂
Person wey just post “week of beautiful surprises” 😹
2
1
4
A retired nurse went to church for thanksgiving and she collapsêd & kpai🥹
See my babe now🤭 Happy Birthday my love ❤️
Happy birthday to me!🥳🥂
12
11
42
Person wey just post “week of beautiful surprises” 😹
EMA retweeted
I really thought it was love, until the moment she billed me 💔😭😂😂
EMA retweeted
Which one is "send your picture" if I fine i for dey post memes?😂
25
31
52
EMA retweeted
I no wan go again this week if my babe no come with me.
74
73
115
EMA retweeted
Which one will you have for breakfast?