My babe say I fine pass Valking 🥹

May 25, 2025 · 8:49 AM UTC

Make una follow me o I be fine boy and I get big preek 🥹🙏🏽
6
3
20
Replying to @emadeyforyou
You worwor o, Jesus.
5
26
I know say u dey crush on me, just slide into my Dm 🥹
1
17
Replying to @emadeyforyou
Give me your babe number, I wan ask am who be her plug.
2
25
Wetin u mean?? 🙄
1
3
Valking don turn old taker 😂
1
Replying to @emadeyforyou
No be lie
1
3
U sef see am 🥹
1
Replying to @emadeyforyou
Take it easy sir
1
2
U don confam say I handsome 😂
2
Replying to @emadeyforyou
Your babe settle down on a sunday morning dey fuul you
2
11
U dey craze 😂
3
Replying to @emadeyforyou
I pour you and your babe spit
1
10
Me and my babe no really send u for here
7
Replying to @emadeyforyou
dey suppose beat your babe
1
1
If u no careful na my babe go beàt u 😂
Replying to @emadeyforyou
Ur babe get eye joor
1
1
nbl ❤️🙌🏽
1
Replying to @emadeyforyou
Who be that your babe sef
1
1
She no dey X 😂🤲🏽
Replying to @emadeyforyou
Be like you and that your babe dey craze abi😭😂😂
1
1
Drop ur location me and my babe get special package for u 😊
Replying to @emadeyforyou
Your babe no lie
1
1
Awwn 💅
1
E no suppose better for u 😭
Replying to @emadeyforyou
ur babe was right
I always knew 🥹
Replying to @emadeyforyou
She’s right
Ya'll my babe 🥹❤️
Replying to @emadeyforyou
Shame wear me face mask
U no suppose see love for this life 😂
Replying to @emadeyforyou
Your babe <<
U mean she's right?? 🥹
1